I dey teach correct Pidgin Wey Dem they speak for different area for this Naija.
If you be learner no wahaIa. I go first teach you how to speak simple Pidgin before we enter street Pidgin. I don tay for the game.
See translation below.
I teach fluent Pidgin English with emphasis on the different accent for different Nigerian regions....
My name na Joy Ojo. Dem born me for Delta State, so na we get pidgin language no doubt. We dey speak am well for my house as a child, na so I take learn am well as proper Urhobo girl from Delta State. Una for don hear the slogan, "Warri no dey carry last" . Dem no lie at all. I dey good for wetin I talk say I sabi do. I dey make people laugh well,...
Hello, let me be your pidgin language coach.
My name is Dorcas Agada I hold a BSC degree in Business Administration and also certification on Pidgin language. I am also an entrepreneur and a Business Coach.
Over the years I have been able to train over 100 people in pidgin language and also take classes on Business Ventures. I have been in...