I dey teach correct Pidgin Wey Dem they speak for different area for this Naija.
If you be learner no wahaIa. I go first teach you how to speak simple Pidgin before we enter street Pidgin. I don tay for the game.
See translation below.
I teach fluent Pidgin English with emphasis on the different accent for different Nigerian regions....